[Intro: Skiibii]
Yo!
The Flame
(Abracadabra)
(So, so sweet like ofada)
(They think they’re bad but I'm badder)
Big Vibes! (Abracadabra)
[Verse 1: Wizkid]
Fine girls for my bed (Bed)
And you know oil dey my head (Head)
Ten girls for my bed (Bed)
All of them naked, undressed
Who you know wey dey ball like Wiz? (Who you know?)
Who you know wey dey spend like this? (Na who you know?)
And the money pass sea
Starboy wey dey ball pass beans
Abi kin pe Wizzy? (Hello)
Wizzy, mad person
Gunners lawa o, don't test me
If you try, omo, wa sha mo
Starboy, eyan K po, po, po, po, po
We gon lеt the money talk, talk, talk, talk, talk
Girls, dem dеy twerk, twerk, twerk, twerk, twerk
When we enter we pop, pop, pop, pop, pop (Hello)
[Pre-Chorus: Naira Marley]
Abi kin pe Rexxie? (Rexxie)
Rexxie, world best (Best)
Blue jersey, I'm not Chelsea (Chelsea)
Gunners la wa, o, no testing (Testing)
Don't call me, o, don't text me (Text me)
Hello! Da yan mo, know person (Person)
Make person no shesin (Shesin)
Marley Naira, known person
[Chorus: Skiibii, Naira Marley]
Abracadabra
So, so sweet like ofada
They think dey bad, but I’m badder
Your fada!
Abracadabra
So, so sweet like Ofada
They think dey bad, but I’m badder
Your fada!
[Post-Chorus: Skiibii]
They wanna, disco
They wanna, disco
They wanna, disco
They wanna, disco
They wanna, disco
They wanna, disco
They wanna, disco
They wanna, disco
[Verse 2: Skiibii]
Fine girls for my bed (Bed)
Escala too fly like a bird (Bird)
'Cause oil dey my head (Head)
When the ladies see me, them dey twerk (Twerk)
Who you know wey fine like this? (Who you know)
Who you know wey fresh like this? (Na who you know?)
'Cause I dey chop like king (Yes)
Haters can suck my dick
[Verse 3: Naira Marley, Skiibii]
Walking, I'm walking, you walk right past
That's when I saw that you got fat ass
Ass so fat, ass attack
I wanna give you ta-ta-ta
Ta-ta-ta, pa-pa-pa
Yodi simi omo alhaja
We belong together, ma jia ja
We belong together, ma jia ja (Let's go)
[Pre-Chorus: Naira Marley]
Abi kin pe Rexxie? (Rexxie)
Rexxie, world best (Best)
Blue jersey, I'm not Chelsea (Chelsea)
Gunners la wa, o, no testing (Testing)
Don't call me, o, don't text me (Text me)
Hello! Da yan mo, know person (Person)
Make person no shesin (Shesin)
Marley Naira, known person