[Intro: Davido]
Baddest, Zanku
Omo, ma lo go (Do do do, do do do)
Ah, yeah
[Verse 1: Davido]
If no be money, na whining
Me I no dey wetin no concern me
Omo ologo no die untimely
Sending different prayers fun awon ota mi (Ota mi)
Orijo l'omo no fugazi (Fugazi), o re mi ti l'agbara sati gbe
Three sixty on timing, Oluwa don dey bless me (Yeah)
[Pre-Chorus: Davido]
Bad energy I no fit control
Superstar life won fe ya mi photo
Me I dey my own, I no dey poke nose
Carpenter mi, de ma f'eyin yo'so
Eni to n si'se lo ma gb'owo
I no dey look Uche face on the road o
Cover my face, I no want apollo, check my polo
[Chorus: Zlatan, Davido]
Oh, hip-hop messiah (Messiah)
I no fit stop 'cause my peru don dey para (Don dey para)
Oh, ignite the fire (Oh)
Just give me fifty-fifty, I no like wahala (I no like wahala)
[Verse 2: Zlatan]
E wo'ju mi, se mo ko'la? (Kola)
Diamonds on me, Timmy Turner
I am rising like I'm dollar
I am rising like I'm dollar, mo l'ola o
Moti japa, japa from sapa
For life, I dey para
Osimhen, me I be attacker, wallahi
[Pre-Chorus: Davido]
Bad energy I no fit control
Superstar life won fe ya mi photo
Me I dey my own, I no dey poke nose
Carpenter mi, de ma f'eyin yo'so
Eni to n si'se lo ma gb'owo
I no dey look Uche face on the road o
Cover my face, I no want apollo, check my polo
[Chorus: Zlatan, Davido]
Oh, hip-hop messiah (Messiah)
I no fit stop 'cause my peru don dey para (Don dey para)
Oh, ignite the fire (Oh)
Just give me fifty-fifty, I no like wahala (I no like wahala)
[Outro: Zlatan & Choir, Davido]
Bad energy I no fit control
Superstar life won fe ya mi photo (Yeah)
Me I dey my own, I no dey poke nose
Carpenter mi, de ma f'eyin yo'so
Eni to n si'se lo ma gb'owo (Oh, oh, oh)
I no dey look Uche face on the road o
I cover my face, I no want apollo, check my polo (Oh, oh, oh)