[Intro]
(Dr. Amir)
[Chorus: Harrysong]
After the reggae, play the blues (Eh, blues, eh, blues)
Make you do as I do (I do, I do)
Enjoy yourself, baby boo (Bae boo, bae boo)
'Cause even your boo get a boo (A boo, a boo)
Share the gala, share the booze (Eh, booze, eh, booze)
Everybody wanna groove (Eh, groove, eh, groove)
As far as E-Money dey pay (Dey pay, dey pay)
Skiibii, oh, pop champagne, ooh-oh (Ah-ah-ah)
[Verse 1: Olamide, Harrysong]
Bobo see baddo wey dem dey bu (Dey bu, dey bu)
He don turn Amokachi the bull (The bull, the bull)
See money for floor like swimming pool (The pool, the pool)
Ye, e dey gimme wings like Reddy Bull (The bull, the bull)
Baby, anything you want, ooh, make I do (I do, I do)
I no be tiger back to my bull (My bull, my bull)
Oya now, our master oh
E dey gbadun, oh
If your body touch omoge, she go get belle
Jesu!
[Chorus: Harrysong]
After the reggae, play the blues (Eh, blues, eh, blues)
Make you do as I do (I do, I do)
Enjoy yourself, baby boo (Bae boo, bae boo)
'Cause even your boo get a boo (A boo, a boo)
Share the gala, share the booze (Eh, booze, eh, booze)
Everybody wanna groove (Eh, groove, eh, groove)
As far as E-Money dey pay (Dey pay, dey pay)
Skiibii, oh, pop champagne, ooh-oh (Ah-ah-ah)
[Verse 2: KCee, Harrysong]
Ladies call me talk and do (I talk, I do)
'Cause I no dey for cock and bull (Eh, bull, eh, bull)
Dance for reggae, dance my blues (The blues, the blues)
Na turn by turn life dey do (Dey do, dey do)
Oya, my madam (Ehen)
Dance for me, my madam (Gba-gba-gba)
I like how you gbadam (Gba-gba-gba-gba-gba)
I spray you many dollar, eh
Oya, my madam
Dance for me my madam (Take it)
I like how you gbadam
I spray you many dollar, eh
Egwu, ehe, go!
[Chorus: Harrysong]
After the reggae, play the blues (Eh, blues, eh, blues)
Make you do as I do (I do, I do)
Enjoy yourself, baby boo (Bae boo, bae boo)
'Cause even your boo get a boo (A boo, a boo)
Share the gala, share the booze (Eh, booze, eh, booze)
Everybody wanna groove (Eh, groove, eh, groove)
As far as E-Money dey pay (Dey pay, dey pay)
Skiibii, oh, pop champagne, ooh-oh (Ah-ah-ah)
[Verse 3: Iyanya, Harrysong]
Baby say I'm more than good (Eh, good, he's good)
Na me dey put am in the mood, oh (In mood, in mood)
Baby come over my place oh (My place, my place)
Make we dance the reggae, dance the blues (The blues, the blues)
If you give am to me I go take am (Take am)
I like the way you dey shake am (Shake am)
Call me daddy, I go call you mummy
I like the way you dey take am (Take am)
Na only you wey no dey fake am (Fake am)
I call you mummy, just call me daddy oh
Because
[Chorus: Harrysong, Iyanya]
After the reggae, play the blues (We go play the blues, oh, oh-oh)
(Eh, blues, eh, blues)
Make you do as I do (I do, I do)
Enjoy yourself, baby boo (Bae boo, bae boo)
'Cause even your boo get a boo (A boo, a boo)
Share the gala, share the booze (Eh, booze, eh, booze)
Everybody wanna groove (Eh, groove, eh, groove)
As far as E-Money dey pay (Dey pay, dey pay)
Skiibii, oh, pop champagne, ooh-oh (Ah-ah-ah)
[Verse 4: Orezi, Harrysong]
Alhaji Orezi, hey!
No go think am na dollar we spend, omo, no be cefa (Ah-ha)
Na enjoyment I dey, 'cause me no come this life to suffer (Eh-he)
Enugu girls dem like to do (To do, to do)
As long as you get money to boost (To boost, to boost)
Baby your baka big like Toolz (Like Toolz, like Toolz)
Follow me, come and pay your dues (Your dues, your dues)
I know that you feeling the nigga, oh (Nigga)
Na my money, you fooling my knicker, oh (Knicker)
Tinini tanana nita
Sapala biko ntaa
[Chorus: Harrysong]
After the reggae, play the blues (Eh, blues, eh, blues)
Make you do as I do (I do, I do)
Enjoy yourself, baby boo (Bae boo, bae boo)
'Cause even your boo get a boo (A boo, a boo)
Share the gala, share the booze (Eh, booze, eh, booze)
Everybody wanna groove (Eh, groove, eh, groove)
As far as E-Money dey pay (Dey pay, dey pay)
Skiibii, oh, pop champagne, ooh-oh (Ah-ah-ah)
[Outro]
Mixing Zeeno Foster