[Intro]
Zagadat
Dem come, body tan-tan
It's your boy Eazi
(It's E Kelly)
[Verse 1]
My baby dey confuse me o with her bumbum
Wey she get a guy wey dey send her money from London
She dey see me like a "Johnny just come" (Zagadat)
When monkey dey work eh
Baboon e just dey chop
[Bridge]
Me I go chop all the wash, eh
As long as you give me my portion
Baby make you no dey rush me
Abeg make you treat me with caution
[Chorus]
Leg over
My baby gimme leg over ahn ahn
Hang over, e be she dey gimme hang over, eeh
Leg over, Onome give me leg over eeh
Game over, she dey come gimme game over
[Verse 2]
Eh, I dey confuse, I dey confuse
When you turn around
Baby you dey make I confuse ooo
You Douala like a, a Cameroon
Mesmerize the boy and baby make I confuse
Commando, you be commando
You dey command the boy with overload
Yeh yeh I no fit stand alone
I must call my guy before rendezvous
[Bridge]
Me I go chop all the wash, eh
As long as you give me my portion
Baby make you no dey rush me
Abeg make you treat me with caution
Ah, ah, aaahhh
[Chorus]
Leg over
My baby gimme leg over ahn ahn
Hang over, e be she dey gimme hang over eh eh
Leg over, Onome give me leg over eeh
Game over, she dey come gimme game over, ah
[Verse 3]
It's your boy Eazi
My baby dey distract me o with her bum bum
Wey she get a guy wey dey send her money from London
She dey see me like a "Johnny Just Come" (Zagadat)
When monkey dey work eh
Baboon e just dey chop
[Bridge]
Me I go chop all the wash eh
As long as you give me my portion
Baby make you no dey rush me
Abeg make you treat me with caution
Ah, ah, aaahhh
[Chorus]
Leg over
My baby gimme leg over ahn ahn
(Mxm)
Hang over
E be she dey gimme hang over eh eh
Leg over
Onome give me leg over eh eh
Game over
She dey come gimme game over
[Outro]
Eh eh
I dey confuse oh oh oh
I dey confuse
When you turn around
Baby you dey make I confuse ooo
You Douala like a, a Cameroon
Mesmerize the boy and baby make I confuse
Commando, you be commando
You dey command the boy with overload
Yeh yeh I no fit stand alone
I must call my guy before rendezvous
Lyrics provided by LRCLIB