Lyrics
Commando
[Intro]
Yeah yeah
Odi odi
Starboy
Ehn Ehn
[Verse 1 – Wizkid]
The love wey you give me girl e dey high pass palmi
“Spellz”
Omalicha girl you sweet pass jollof oh
Apuruka something come and coolu my temper oh
My baby see wetin you carry oh le le oh oh
[Hook/Chorus – Wizkid & Ceeza Milli]
Baby whine oh shake ehn ehn
Whine commando
Whine and dance commando ehn ehn
Whine oh my baby go down low
Odi Odi
Shake oh shake oh
Shake make you dance you don’t know
Whine and dance commando
Whine oh my baby go down low
[Bridge – Ceeza Milli]
Bumana
Come see baller
E be your body make I go gaga
Ohima (?)
Oh let your bumama
About this track
"Commando" is a song by MUT4Y, released in 2018. The song was written by Ceeza Milli, MUT4Y, Spellz, Wizkid. It was produced by Spellz.
Contributors
More Lyrics
by MUT4Y
Artist
MUT4Y →
