Cruz Beckham
Lyrics
(Uno, dos, tres) Banger (banger, banger)
(P, P) Another banger
Mo tún ti dé, láti dagború, o ṣé Me wey be wèrè Óyá, gawú oh, gawú Shey you no dey see say I just drop gbẹ'du, ayy? Them talk say no be me be H-I-M, okay na You go come tell me na who oh, na who Make humility no go turn me màlúù (màlúù, màlúù)
Because if I talk one, they go wan swallow me, ayy Shey I wan good, shey I wan bad Shey I wan real, shey I wan fake (me I no do again) Oya, see wins, now they wan shallow wins, say They wan dey bully me, ọmọ, I don too calm Talk my shit right up in your face, me I no dey shakе
I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND Keep your eye sharpen bеcause e get as you go move around me wey you fit end up for DND I dey waka without security because I shuck one ṣakabùlà inside my GLE Ayy, ó ṣe o, ó wà n'bí Even ẹ'gbọ'n dey collect DND
Bàbá wọn E sure for me, my confidence No rely on any number one Too many solo hits una go dey call me Solomon (Solomon) Girls dey chew gum Because they sabi say I be idán Ọmọ, make I no too talk, make I sofri sit down
Because if I talk one, they go wan swallow me, ayy Shey I wan good, shey I wan bad Shey I wan real, shey I wan fake (me I no do again) Óyá, see wins, now they wan shallow wins, say They wan dey bully me, ọmọ, I don too calm Talk my shit right up in your face, me I no dey shakе
I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND Keep your eye sharpen bеcause e get as you go move around me wey you fit end up for DND I dey waka without security because I shuck one ṣakabùlà inside my GLE Ayy, o ṣé o, o wá n'bí Even ẹ'gbọ'n dey collect DND
I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND Keep your eye sharpen bеcause e get as you go move around me wey you fit end up for DND I dey waka without security because I shuck one ṣakabùlà inside my GLE Ayy, o ṣé o, o wá nbí Even ẹ'gbọ'n dey collect DND
About this track
"DND" is a song by Rema from the album RAVAGE - EP, released in 2023. The song was written by Rema. It was produced by P.Priime.
Contributors
More from this album
More Lyrics
Artist
Rema →Album
(P, P)
Lyrics provided by LRCLIB