Lyrics
(Another banger) Oya baby jo-jo-jo-jo-jo Jo-jo-jo-jo-kijo (ayy) Baby girl, you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho (ayy) I'm in love with my African woman, Angelique Kidjo (uh) Me I don tell my mama say na you be my wife ooh (ayy) Hmm, Omotola you dey boost my dada Whoa-whoa-whoa-whoa
I like it when you dey call me dada Whoa-whoa-whoa-whoa Other girls they dey bu bu ga ga Whoa-whoa-whoa-whoa Only you be my baby pana Whoa-whoa-whoa Where you dey, ooh? When I dey call your phone
You no dey pick my call Baby, wetin your friends don't talk Shey na because I be star dem talk say I dey get many girls Me I no go lie I dey get but baby na you I choose Come baby Juma gimme sugar, you dey gimme sugar Plenty calories dey for your sugar ooh, hmm Come baby Juma gimme sugar, ooh ginger You dey pull my trigger
Jo-jo-jo-jo-jo Jo-jo-jo-jo-kijo (ayy) Baby girl, you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho (ayy) I'm in love with my African woman, Angelique Kidjo (uh) Me I don tell my mama say na you be my wife ooh (ayy) Hmm, no mind them all of them they go deceive you, oh Hmm, if I tell you say I love you baby dey believe me oh Hmm, they dey use corner eye all of them they dey jealous you, oh
Hmm, if I give them chance all of them They go dey rush me ooh, dey rush me ooh (Tell me why you con dey vex for me, ooh) Baby no dey vex for me, oh Anytime wey you dey vex I go give you, mm I go give you, mm hmm, Obianuju (This you love na juju, juju, juju) Oya baby jo-jo-jo-jo-jo
Jo-jo-jo-jo-kijo Baby girl, you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho (ayy) I'm in love with my African woman, Angelique Kidjo (uh) Me I don tell my mama say na you be my wife ooh (ayy) Hmm, Obianuju Say this love is true You dey make me do like fool Hmm Hmm, Obianuju Hmm, this love is true You dey make me do like fool
Lyrics provided by LRCLIB
About this track
"Jo" is a song by Rema from the album Rave & Roses, released in 2022. The song was written by Rema. It was produced by Dylan Graham, ThisizLondon.
Contributors
More from this album
More Lyrics
Artist
Rema →Album