Lyrics
Misbehaviour
[Verse 1]
Who be fool? Me or you?
I don't even know how to tell you make you come or you tell me make I cool
It's okay, it's alright
Do wetin you want do
You treat me like a fool
Baby, it's cool
[Pre-Chorus]
I gave you everything but you no give me nothing
I act like it is nothing and smile
I gave you all my love but you dey give me crap
Shey you no understand?
[Chorus]
Say I go catch a grenade for ya (I go catch a grenade)
I go jump aeroplane for ya (I go jump aeroplane)
I fit rob a bank for ya (Rob a bank)
I go slap police for ya (I go slap police)
La la la la
[Post-Chorus]
Nothing wey me I no fit do
To prove my love for you (provе my love for you)
I fit die for you, baby
But you dey misbеhave
Ah ah, ah ah ah
[Verse 2]
About this track
"Misbehaviour" is a song by Simi from the album Restless EP, released in 2014.
More from this album
Restless EP
More Lyrics
by Simi
Artist
Simi →Album


