(M-M-Murderer)
Ayy
Ọmọ, áyá min já like a connection lost
Only Jah go fit to reconstruct
Seven billion go dey wait
But still, some people go die equal
Mm, I no pray make e be my faith
Long time money chase fit to make man craze
Mm, some pain no fit to ever fade
Sometimes, fit to make man kè
Shakira wey no like to think
All her life on a Snapchat meme
Say na format to trap dem boys
All along, who no work no suppose chop
Baby yá, oh
Run am today, má d'ọlá
K'ọmọ mi má tọ'yá wó
T'obá dun, má t'ọlá wo, eyi-yah, oh
Steal from devil, run to God
No wan see my mate con dey dodge
Chevy, an fá Dodge, eyi-yah, oh
Run am today, má d'ọlá
K'ọmọ mi má tọ'yá wó
T'obá dun, má t'ọlá wo, eyi-yah, oh
Steal from devil, run to God
No wan see my mate con dey dodge
Chevy, an fá Dodge, eyi-yah, oh
Eyi-yah oh, ọpọlọ ni mo fi dá'gbò
Táni n'bá ro? 2019, I dey crack code
And I tackle, k'òri májẹ k'èmi battle
I dey battle, many wars on a low, I dey battle
Base on one or two, pọlọpọlọ
Pọlọpọlọ, idi bi bòmubòmu
Ṣhòni kọọlu?
No be your girl, na your turn
As I dey find way, má jẹn sọnu
Ti mó r'oun tò dun, èmi o lè gbọ Broda Paul
As I dey find way, má jẹn bọnu
Run am today, má d'ọlá
K'ọmọ mi má tọ'yá wó
T'obá dun, má t'ọlá wo, eyi-yah, oh
Steal from devil, run to God
No wan see my mate con dey dodge
Chevy, an fá Dodge, eyi-yah, oh
Run am today, má d'ọlá
K'ọmọ mi má tọ'yá wó
T'obá dun, má t'ọlá wo, eyi-yah, oh
Steal from devil, run to God
No wan see my mate con dey dodge
Chevy, an fá Dodge, eyi-yah, oh
(M-M-Murderer)
(Wooh, wooh)
Lyrics provided by LRCLIB