[Intro: Davido, Timaya]
Oh, oh
Leggo!
Shizzi
Eh baba
Leggo!
[Pre-Chorus: Davido]
Eh, shout-out (Leggo)
To everybody, shout-out (Leggo)
You know my people shout-out
Oh, shout-out, eh-eh
Shout-out
And everybody shout-out
My sexy ladies, shout-out to you
Eh, shout-out, eh-eh
[Chorus: Davido & Timaya]
Kekwanu, everybody na shalla
Kekwanu, shalla
Kekwanu, shalla
Kekwanu, everybody shalla
Kekwanu, shalla
Kekwanu, leggo
Kekwanu, leggo
Kekwanu
[Verse 1: Timaya]
Shalla to my guys and shalla to my niggas
All the people, the people wey believe us
Shalla to my friends and my people, all mi fellas
Any time I come, see the boys dem a jealous
Sometime ago go (go go)
Dem bi say mi ama koto (koto)
I dey make dem dey kolo (kolo)
See the people snap photo, eh
Long time ago go
Dem say me I dey kolo
Now I dey make them snap photo
The people dem believe me, oh
Any time I come say the people happy
I dey make everybody jolly
See all my ladies them whine papi
See the girls dem want to papi
Leggo! Right now, bend down
Sexy body girls bend down
All my DJs move am
All my fellas, oya bend down
Leggo!
[Pre-Chorus: Davido]
Eh, shout-out (Uh-huh)
To everybody, shout-out (Leggo)
(Everybody, shalla) You know my people shout-out
(Shalla) Oh, shout-out, eh-eh
(Shalla) Shout-out
(Eh-eh-eh, shalla) And everybody shout-out
(Eh-eh-eh, everybody shalla) My sexy ladies, shout-out to you
Eh, shout-out, eh-eh (Everybody, shalla)
[Chorus: Davido & Timaya]
Kekwanu, everybody na shalla
Kekwanu, shalla
Kekwanu, shalla
Kekwanu, everybody shalla
Kekwanu, shalla
Kekwanu, leggo
Kekwanu, leggo
Kekwanu
[Verse 2: Davido]
Baby girl, make you shake am
Please don't break am
Shizzi make am o
Ah, kwanu
OBO, try don't delete kwanu
Please don't fake am o
I fit to mate her too (Oh, yeah, yeah-eh)
Nwankwo kanu
Oh, there she comes again, my baby make we go, oh
A pretty girl from Isale Eko
She say she hear my song on the radio
She wanna be in my video
If you come around, dem go halla (Halla)
All the girls dem a halla (Halla)
All my guys oya shalla (Gboza)
'Cause every top mi say reggae (Shalla)
Oya show me your bebe (Shalla)
Oya shake your ikebe (Shalla)
One time for the DJ (Everybody shalla)
Run it back if you feel me
[Pre-Chorus: Davido]
Eh, shout-out (Uh-huh)
To everybody, shout-out (Leggo)
(Everybody, shalla) You know my people shout-out
(Shalla) Oh, shout-out, eh-eh
(Shalla) Shout-out
(Eh-eh-eh, shalla) And everybody shout-out
(Eh-eh-eh, shalla) My sexy ladies, shout-out to you
(Everybody, shalla) Eh, shout-out, eh-eh
[Chorus: Davido & Timaya]
Kekwanu, everybody na shalla
Kekwanu, shalla
Kekwanu, shalla
Kekwanu, everybody shalla
Kekwanu, shalla
Kekwanu, leggo
Kekwanu, leggo
Kekwanu
[Outro: Timaya]
Everybody, shalla
Shalla, heh
Shalla
Shalla
Everybody, shalla
Leggo!
Ha, abeg, Davido na shalla, abi na sala
Which one you dey talk? Abeg, ha