[Intro]
Legendury Beatz
Le-Le-Legendury Beatz
Legendury Beatz
Le-Le-Legendury B-
[Verse 1]
I get girl for my yard
Wey get big, big baka, wey dey make me feel amazing, gal
I get one wey dey give me things I need, ah-ah-ah
I get one wey dey make me feel nice
She slow dance, I no fit leave am, gal
I get one wey wan give me kids and leave, ah-ah-ah
[Chorus]
But my gbedu is final
Wizzy baby, Baba Nla o
My girl wear designer
Everything wey I give am final, eh-ye
I no like wahala
But Wizzy baby, Baba Nla o
Say my gbedu is final
When me drop, everybody no dey tire, eh-ye
[Verse 2]
All of the girls go do anything for my love
All of the boys go do anything for the money
Dem dey dance to my music, dem dey show me love
Girls wanna touch, wanna love, they want the loving
You know say I got one life, make I live am
See I don try, hustle hustle for street, I no lie
Now see me, I don dey chop life, ye-eh
But my gbedu is final
The girls dem like wear designer
Wizzy baby kill the beat, I no dey tire
When the gbedu drop for club, it's final, oh-oh
My girl dey make me lose my mind eh
I give her what she needs
My girl dey make me lose my mind eh
Another girl I no dey see
[Chorus]
But my gbedu is final
Wizzy baby, Baba Nla o
My girl wear designer
Everything wey I give am final, eh-ye
I no like wahala (Eh-ye, eh)
But Wizzy baby, Baba Nla o
Say my gbedu is final
When it drop, everybody no dey tire, eh-ye
[Verse 3]
Who’s got the key to my Beamer?
I say who am I? The girl dem sugar
Call me the girl dem sugar
No one badder, number one, no one madder
I say who's got the key to my limo?
I say who am I? The girl dem dada
Call me the girl dem dada, I run everything don dada eh
[Chorus]
But my gbedu is final
Wizzy baby, Baba Nla o
My girl wear designer
Everything wey I give am final, eh-ye
I no like wahala
But Wizzy baby, Baba Nla o
Say my gbedu is final
When it drop, everybody no dey tire, eh-ye
Lyrics provided by LRCLIB