Intro: yea 5X
Heley 4X
Iyaaah
It's your boy jalazzy
(no get coma
No get coma ah
Coma,no get coma)2X
Asanta yea yea
VERSE1:
Say my brother if you don't know
Life wey I de live I de live am on a low cause na money I de find on a low oh
Make nobody stress me
And make nobody envy
I never get doe
No de underrate me
And no de downgrade because say me I broke oh
I de live life jejely
What I havе is a enough for me
Them don laugh mе too much I swear
Mind my buiz me I no de mind them
Them don tuama
But if I blow them go enter my DM
HOOK:
Okwa onwere Ife agwaa gi
Ika chetara Ife agwaa gi
A big imakwa ka osi adi
If you talk say na pride oga na you Sabi
CHORUS:
Life get coma
But me I no get coma
Some are talk say life is bitter
But life sweet like sugar
Them are asking me how far
Man I de fine like Aisha
Strong like a soldier
Moving like a river
See my fine body like a rover
Call me don dada
African giant
But I no be oluwa burna
(no get coma
No get coma ah
Coma,no get coma)4X
VERSE 2:
My mind is up
Sometimes I feel like short
Buh my mind is up
Omo I can not stop
(stop2X)
Because I wanna go to the top
That why I can not stop
Till I get the raba ayy yay
(chai)
Oluwa de for me
That's why me I no fit fall at all
(ayy)
Oluwa de for me
That's why me I no fit fall at all
When money no de nobody de check on me
Now everybody them de see me on tv
I be ghetto boy I de give them O.T
If you never know I be the king of street
(ayy)
HOOK:
Okwa onwere Ife agwaa gi
Ika chetara Ife agwaa gi
A big imakwa ka osi adi
If you talk say na pride oga na you Sabi
CHORUS:
Life get coma
But me I no get coma
Some are talk say life is bitter
But life sweet like sugar
Them are asking me how far
Man I de fine like Aisha
Strong like a soldier
Moving like a river
See my fine body like a rover
Call me don dada
African giant
But I no be oluwa burna
(no get coma
No get coma ah
Coma,no get coma)8X
(I know my level
I know my level)7X