I dey o, I dey
I dey, wetin dey sup?
I dey, wetin you go talk?
I dey, wetin you go chop?
I dey better money dey
Okay better money dey
I dey fly, holiday
10G, 100K
Cana, cana dey
Cana, cana dey
Cana, Canaba
Cana dis cana da
Cannabis Cana gba
Can I hiss, can I slatt
Nigga try diss you get slatt
Dis my Cana no be Colos
I dey waka and she follows
I go tell am commot from de moto
I no go fi pay for you toto
I dey for the big body benz
I dey commot from my body off benzos
Said that you wanna be friends
I Dey commot from the friendzone
I dey commot from de trench
I dey waka by the gutter
Better money no be butter
Blue band you sabi no be butter
Better money it dey shine for your eye
No be Nepa they wan take my light
Better money no be lie
See me see better money no be lie
I dey o, I dey
I dey, wetin dey sup?
I dey, wetin you go talk?
I dey, wetin you go chop?
I dey better money dey
Okay better money dey
I dey fly, holiday
10G, 100K
Cana, cana dey
Cana, cana dey
Cana, Canaba
Cana dis cana da
Cannabis Cana gba
Can I hiss, can I slatt
Nigga try diss you get slatt
I dey o, I dey
I dey, wetin dey sup?
I dey, wetin you go talk?
I dey, wetin you go chop?
I dey better money dey
Okay better money dey
I dey fly, holiday
10G, 100K
Cana, cana dey
Cana, cana dey
Cana, Canaba
Cana dis cana da
Cannabis Cana gba
Can I hiss, can I slatt
Nigga try diss you get slatt