[Chorus]
Oya make we jinja (Jinja)
Make we jinja, jinja o
Go follow your lead, you be leader, leader o
Many kele carry something wey dey hinder o (Hinder)
But your own is bigger oh (Jinja)
Make we jinja, jinja o
Go follow your lead, you be leader, leader o
Many kele carry something wey dey hinder o
But your own is bigger oh
[Post-Chorus]
Make I put am for your body, baby
Gba ko jẹ, ko jẹ
No be poison
Gba ko jẹ, ko jẹ
Anytime wey you call, baby
I'll be there
Go dey cuddle and wrap you likе
Sarkodie, 'kodie
For your body, baby
Gba ko jẹ, ko jẹ
No be poison
Gba ko jẹ, ko jẹ
Anytimе wey you call, baby
I'll be there
Go dey cuddle and wrap you like
Sarkodie, kodie
[Verse]
Yeah
Awọn temi ni ti Gaza, ehn
We dey on deck, ayy
Mo ti fresh, I be giran, I be condemn, yeah
Anywhere wey I dey, I keep it hundred, yeah
Awọn tan ba ro'bi si mi wọn ni bọ n bẹ, no
Jọ, jọ, jọ, nobody badder, ma lọ kọ
Fish plenty for ocean, my session be like marọkọ
I go-I go dull you kẹ
That one na ọrọ pawpaw
Can't you see wetin you carry, baby, bo se rọpọpọ
If I dey coma and you want sugar, I go rọkun ni
I go kiboroki giri, I go keep your company
Ẹ̀ja lo wa ninu sardine, ko yẹ ko ma sọ fun mi
Know you want me to give you ratata when you trouble me
Trouble me, trouble me, why you too dey trouble me?
You know say me I no normal, nobody fit couple me
Make we go, go do ratata, baby, come to me
Ọmọ to fẹ la mi pọ, Olo'un ma jẹ kan mu mi
[Chorus]
Oya make we jinja (Jinja)
Make we jinja, jinja o
Go follow your lead, you be leader, leader o
Many kele carry something wey dey hinder o (Hinder)
But your own is bigger oh (Jinja)
Make we jinja, jinja o
Go follow your lead, you be leader, leader o
Many kele carry something wey dey hinder o
But your own is bigger oh
[Post-Chorus]
Make I put am for your body, baby
Gba ko jẹ, ko jẹ
No be poison
Gba ko jẹ, ko jẹ
Anytime wey you call, baby
I'll be there
Go dey cuddle and wrap you like
Sarkodie, 'kodie
For your body, baby
Gba ko jẹ, ko jẹ
No be poison
Gba ko jẹ, ko jẹ
Anytime wey you call, baby
I'll be there
Go dey cuddle and wrap you like
Sarkodie, kodie
[Outro]
Gba ko jẹ
Gba ko jẹ
I'll be there
Sarkodie, 'kodie
(Yo, Eskeez kill the riddim and buss' it) Gba ko jẹ
Gba ko jẹ
I'll be there
Sarkodie, 'kodie