[Intro: Tiwa Savage, Rudeboy & May D]
Uh, uh
Uh (Ah-ah-ah-ah-ah-ah-ah)
P-P-P-P-Square, P-Square! (Ah)
And Tiwa Savage
With Mr May D (Ah)
We dey run the show (Ah-ah-ah-ah-ah-ah-ah)
[Verse 1: Rudeboy]
Hey, pretty girl, with your sexy body
Me like the way you move, you dey make me soji (Me soji)
Mr. DJ, you too sabi
So 'pon the selense for this party (This party)
Baby girl, make you come to daddy
Make we sip some Hennessy and Bacardi (Bacardi)
Daddy go rock you steady
'Cause you got me going on (Eh)
[Refrain: May D]
Na the way you dey do me dey move wey dey make me dey troway
Na the things wey you do wey dey make me dey wan pop Rosé
[Chorus: May D]
As a party starter (Party starter)
I come here to scatter (Come here to scatter)
If you no fit enter (No fit enter)
Make you go get fundamental (Oh-eh)
And do as I do, do as I do, do as I do, eh
Do as I do, do as I do, do as I do, eh
As I dey do, you dey do
As I dey move, you dey move, eh
Do as I do, do as I do, do as I do, eh (Ah-ah-ah-ah-ah-ah-ah)
[Verse 2: Tiwa Savage]
I can go all night, boy, if you ready (Uh)
Baby follow my lead, I like it nice and steady
You wan spend money (Ah)
You like how I move my body (Ah)
I like how it makes you crazy
So, can we take it slowly? Ah (Ah-ah-ah-ah-ah-ah-ah)
As I roll and I roll
And I'm whining my hips, just watch me
And by the end of the night
I go dey by your side, make you touch me, yeah-eh
[Chorus: May D, Tiwa Savage]
As a party starter (Party starter, yeah-eh)
I come here to scatter (Come here to scatter, yeah-eh)
If you no fit enter (No fit enter)
Make you go get fundamental (Oh-eh)
And do as I do, do as I do, do as I do, eh
Do as I do, do as I do, do as I do, eh
As I dey do, you dey do
As I dey move, you dey move, eh
Do as I do, do as I do, do as I do, eh (Ah-ah-ah-ah-ah-ah-ah)
[Verse 3: Mr. P]
We are party starters (Ah)
We step inna the place e no matter (Ah)
Who you be? Na who be your father? (Ah)
Rudeboy, Mr. P, don dada (Ah)
So follow me follow me baby da ta (Ah)
Daddy wan take you up with no ladder (Ah)
Wey my cheddar, e no matter (Ah)
You be the phone, me the charger (Ah)
[Refrain: Mr P]
Na the way she dey do me, dey move me, dey make me dey troway
Na the thing wey she do me. dey make me dey wan pop Rosé
[Chorus: May D]
As a party starter (Party starter)
I come here to scatter (Come here to scatter)
If you no fit enter (No fit enter)
Make you go get fundamental (Oh-eh)
And do as I do, do as I do, do as I do, eh
Do as I do, do as I do, do as I do, eh
As I dey do, you dey do
As I dey move, you dey move, eh
Do as I do, do as I do, do as I do, eh (Ah-ah-ah-ah-ah-ah-ah)
[Bridge: Rudeboy]
Oya make you 'pon the selense, 'pon the selense, 'pon the selense
Make you 'pon the selense, 'pon the selense, 'pon the selense
Oya make you 'pon the selense (Ah), 'pon the selense, 'pon the selense (Ah)
Make you 'pon the selense (Ah), 'pon the selense, 'pon the selense (Ah-ah-ah-ah-ah-ah-ah)
[Chorus: May D]
As a party starter (Party starter)
I come here to scatter (Come here to scatter)
If you no fit enter (No fit enter)
Make you go get fundamental (Oh-eh)
And do as I do, do as I do, do as I do, eh
Do as I do, do as I do, do as I do, eh (Ah-ah-ah-ah-ah-ah-ah)
As I dey do, you dey do
As I dey move, you dey move, eh
Do as I do, do as I do, do as I do, eh (Ah-ah-ah-ah-ah-ah-ah)
[Outro: May D]
(Mumbling)