[Intro: Wizkid, Praiz]
Oh, girl, make you calm down
I am the man now
Make you no form Nicki Minaj now, shawty
Yah!
Oh-oh
Yeah, yeah
GospelOnDeBeatz
Praiz sing song
Oh, Lord have mercy
Wizzy baby
Yah-yah!
Eh
[Verse 1: Wizkid]
Omo, na who be the baga wey dey make mouth?
When as you see me, man, I can’t shout
Wande Coal tell dem say I can’t shout
Step on the scene, making money in abundance
Everywhere say I stand out
Say Wizzy baby, yeah, I stand out
See na for ghetto, everybody be dey hang out
But right now, I'm the king of the countdown
[Bridge: Praiz, Wizkid]
Baby girl, make you calm down
Na me just dey run town
No go dey form Nicki Minaj now
When your boyfriend see me, he go bow down
Baby girl, make you calm down
I am the man now
Let me get it in you right now, shawty
Yaga, eh
[Chorus: Wizkid]
Don’t leave me hanging, oh, Sisi
Your body banging, oh, Sisi
Your body calling me, oh, Sisi
Oh, Sisi, oh, Sisi
Don’t leave me hanging, oh, Sisi
Your body banging, oh, Sisi
Your body calling me, oh, Sisi
Oh, Sisi, oh, Sisi
[Verse 2: Praiz]
She say she wanna be my lover
She no want couch, so we do am undercover
When I give it to her harder
She keeps coming for more, coming for more
She say she wanna be my lover
She no want couch, so we do am undercover
When I give am to her harder
She keeps coming for more, coming for more
[Pre-Chorus: Praiz, Wizkid]
You're all I’m wanting, oh, Sisi
I’m all you're wanting, oh, Praiz
We saying the same thing, oh, Sisi
We want the same thing oh, yeah
Oh, girl, make you calm down
I am the man now (Oh, no)
Make you no form Nicki Minaj now, shawty
Yaga, eh
[Chorus: Wizkid]
Don’t leave me hanging, oh, Sisi
Your body banging, oh, Sisi
Your body calling me, oh, Sisi
Oh, Sisi, oh, Sisi
Don’t leave me hanging, oh, Sisi
Your body banging, oh, Sisi
Your body calling me, oh, Sisi
Oh, Sisi, oh, Sisi
(Don't leave me hanging, Sisi)
(Your body banging, oh, Sisi)
(Your body calling me, oh, Sisi)
(Oh, Sisi, oh, Sisi)
(Don't leave me hanging, Sisi)
(Your body banging, oh, Sisi)
(Your body calling me, oh, Sisi)
(Oh, Sisi, oh, Sisi)
[Pre-Chorus: Praiz, Wizkid]
You're all I’m wanting, oh, Sisi
I’m all you're wanting, oh, Praiz
We saying the same thing, oh, Sisi
We want the same thing oh, yeah
Oh, girl, make you calm down
I am the man now (Oh, no)
Make you no form Nicki Minaj now, shawty
Yaga, eh
[Chorus: Wizkid]
Don’t leave me hanging, Sisi
Your body banging, oh, Sisi
Your body calling me, oh, Sisi
Oh, Sisi, oh, Sisi
Don’t leave me hanging, oh, Sisi
Your body banging, oh, Sisi
Your body calling me, oh, Sisi
Oh, Sisi, oh, Sisi
Don’t leave me hanging, Sisi
Your body banging, oh, Sisi
Your body calling me, oh, Sisi
Oh, Sisi, oh, Sisi
Don’t leave me hanging, oh, Sisi
Your body banging, oh, Sisi
Your body calling me, oh, Sisi
Oh, Sisi, oh, Sisi
[Outro]
G-G-Go-GospelOnDeBeatz