[Intro: Sample]
Overthink tomorrow when we're alright, alright (En—)
That's when we forget just who we are (Enta)
Make us come together, and we're alright
That's when you remember who you are
[Verse 1: Young Jonn]
All of my life, I just wanna level up
So, I dey grind, I wanna shut the devil up
I told my bro, "Don't be lazy", make he sit up
Don't dull, if it easy oh, na set up
Roll one, light up, ki n to freshen up
It's a brand new day, prayer's up
Who give up, na him fuck up
Aye l'awa je o, turn it up
[Refrain: Sample]
Overthink tomorrow when we'rе alright, alright
That's when we forget just who wе are
Make us come together, and we're alright
That's when you remember who you are
[Verse 2: Olamide]
Body organiser, oh
Shawty, oya, dancia, oh
Erima dey bounce am, garawa, big bouncer
I no be womaniser oh, no go leave me outside
Cold wey dey catch me fit to give me amnesia
Australia to Asia, ọmọ dem no guess ya, oh
Shawty got the best style and never got me stressed out
Emi ti m'oti pe n ta oh, make I no go mental, oh
This one na love jejely, o tojo me ta o
I'll be your Panadol, eminado, Urhobo wado
Emi Marado', wo bo ṣe to, nobody do
Let's go head-to-head, toe-to-toe
Omoge dope, won le gbobo si
Chinchin wa, ogba tun wa
And the money long, wo ba ṣe fresh, wo ba ṣe frosh
We no dey denge pose, say we dey fo, dem biti frosh
Make some alampa, nuts in the pop, shayo dey pop
Let the money blow, as e dey go, e no be prank
[Refrain: Sample]
Overthink tomorrow when we're alright, alright
That's when we forget just who we are
Make us come together, and we're alright
That's when you remember who you are