Coachella weekend 2 livestream times have been revealed - here's what you can watch, and when
Want to know which acts you can watch at what time at Coachella weekend 2? Find them all, plus the UK times, here.
Lyrics
[Intro]
My time and my energy
I don’t waste on nobody
'Cause I dey try sort myself
And you go like sort yourself (Shekpe!)
[Chorus]
Na person wey get money dey carry shoulder gan
Ẹ ni toba lowo laye lo ma n gbera gan oh
And I dey move with precision
I go carry you along
Bebe n lọ
Thank God say me I get God
Oya eh
Iwọ to ba lowo nọwọ ẹ soke
No go think am, nọwọ ẹ soke
Faraya ko nowo ẹ soke
Jogodo sungba, nọwọ ẹ soke
Iwo to ba lowo nọwọ ẹ soke
No go think am, nọwọ ẹ soke
Faraya ko nọwọ ẹ soke
Jogodo sungba, nọwọ ẹ lọ
[Verse]
I dey with Shizzi as the vibe dey go (Shizzi)
Energy on point, we dey jam dey go
See thе fine fine girls, dem dеy eye me oh
But I no send, I dey carry go
About this track
"PRECISION" is a song by Davido from the album Timeless, released in 2023. The song was written by Davido, Kel-P. It was produced by Shizzi.
Contributors
More from this album
More Lyrics
Artist
Davido →Album
Kan ma lọ gbe mi sọ wa, awa carry gan
Aye yi o ni baje oh
Maro lọ oh
As I dey here oh, dey here
I’m counting my blessings
[Pre-Chorus]
My time and my energy, iyo
I don’t waste on nobody, iyo
'Cause I dey try sort myself, iyo
So you for try sort yourself, iyo
Mo ni gẹgẹ shi gẹgẹ, iyo
Make nobody come dey waste my time, iyo
'Cause I dey try sort myself, iyo
Oya ka lọ, jia ma jaiye lọ, yeah eh
[Chorus]
Na person wey get money dey carry shoulder gan
Ẹ ni toba lowo laye lọ ma n gbera ga
And I dey move with precision
I go carry you along
Bebe n lọ
Thank God say me I get God
Oya eh
Iwọ to ba lowo nọwọ ẹ soke
No go think am, nọwọ ẹ soke
Faraya ko nowo ẹ soke
Jogodo sungba, nọwọ ẹ soke
Iwo to ba lowo nọwọ ẹ soke
No go think am, nọwọ ẹ soke
Faraya ko nọwọ ẹ soke
Jogodo sungba, nọwọ ẹ lọ
[Pre-Chorus]
My time and my energy, iyo
I don’t waste on nobody, iyo
'Cause I dey try sort myself, iyo
So you for try sort yourself, iyo
Moni gẹgẹ shi gẹgẹ, iyo
Make nobody come dey waste my time, iyo
'Cause I dey try sort myself, iyo
Oya ka lọ, jia ma jaiye lọ, iyi
[Chorus]
Na person wey get money dey carry shoulder gan
E ni toba lowo laye lo ma gbera ga
And I dey move with precision
I go carry you along
Bebe n lọ
Thank God say me I get God
Oya eh
Iwọ to ba lowo nọwọ ẹ soke
No go think am, nọwọ ẹ soke
Faraya ko nowo ẹ soke
Jogodo sungba, nọwọ ẹ soke
Iwo to ba lowo nọwọ ẹ soke
No go think am, nọwọ ẹ soke
Faraya ko nọwọ ẹ soke
Jogodo sungba, nọwọ ẹ lọ
[Outro]
My time and my energy, iyo
I don’t waste on nobody, iyo
As I dey try sort myself, iyo
So you for try sort yourself, iyo
Lyrics provided by LRCLIB