[Intro: Wande Coal]
Iskaba
It's J Fem production
It's J Fem beats
[Verse 1: Wande Coal]
On a very good day
Me, my guys we be chilling this way
Doing some business, get some girls, some booze
And still be making this pay, eh
On a very good day
I'll be in the Caribbeans
Or chilling on a boat cruise, going to south of France
And end at Montego Bay, ye
[Chorus: Wande Coal]
Lady fine, oh (Eh)
See wetin you carry for your behind, oh (Eh, eh-eh-eh)
Lady fine, oh (Eh)
This your body na divine, oh (Eh, eh-eh-eh)
Lady fine oh (Eh)
She killing it on a down low, oh (Eh, eh-eh-eh)
Lady fine oh (Eh)
The way you give it to me, they don't know, oh
[Verse 1: Burna Boy, Wande Coal]
See the way we gettin' money
No be packaging, packaging, packaging
See the way the ladies love me
No be packaging, packaging, packaging
As I dey shine
No be packaging, packaging, packaging
Na reality, for real e
No be packaging, packaging, packaging
Ah, boy,, getting money like Dangote
If you getting money ,make you thank God
Oshey da lo na gode
Na gode
Ahn, and all my ladies wey dey dance so
Kilo se korin wan jo
Ahn, and all of my people for the sanko
To say na live, bere lowo Wande Coal
This na Burna Boy and Wande Coal (Wande Coal)
Spaceship, Black Diamond, we be bad guys (Bad guys)
When we come through, you should know (You should now)
Sharpest motherfucking bad guys (Bad guys)
Who are you, who are you talking to? (Talkin' to)
E be like say, be like you no know me (Know me)
And me I no blame you 'cause
You already know, on a very good
On a very good day (Eh)
You no go fit to talk to me this way (Eh, eh-eh-eh)
But just because you fine, I no go let you escape (Eh)
I no go lie I just dey feel your packaging (Eh, eh-eh-eh)
She dey package, she dey package
I no go lie, I just dey feel your package
Now you got me speak another language
Toba bamidele wani pe ola pe
Iskaba!
Tori won kin gbadun
Bi a se gbadun
Inu ma bi won
Bi mo se'n gbadun
Inu bi won pe kilo happen
Gbo zenge fun won ni kin sha'un
Se wo tin da o, kilo wa so
Won ti ko ja bus stop
I dey tell you, my guy, make your eye sharpen
'Cause if you lookin' around to see wetin happen
You go see many, many
Packaging, packaging, packaging
Oh, the way we gettin' money
No be packaging, packaging, packaging
Ah!
[Chorus: Wande Coal]
Lady fine, oh (Eh)
See wetin you carry for your behind, oh (Eh, eh-eh-eh)
Lady fine, oh (Eh)
This your body na divine, oh (Eh-eh-eh)
Lady fine oh (Eh)
She killing it on a down low, oh (Eh, eh-eh-eh)
Lady fine oh (Eh)
The way you give it to me, they don't know, oh
[Verse 2: Wande Coal, Burna Boy]
Oh my God, oh my God, oh
Different account wey I get, oh, my bank is so large, oh
Omo, gan, we too bad, oh
And if you reason am, check am, you go see say I no lie, oh
I no come here to brag, oh
'Cause the level wey I dey, you no go fit follow me drag, oh (Iskaba!)
I get the money and I do it everyday
Everything I need, one call, on me
Turn a Monday to a holiday
Do it on a very good day, on a very good day
On a very good day, your girl decide to roll with me
Onto travellin' the world in May
Everything nice on a very good day
Sees!
[Chorus: Wande Coal]
Lady fine, oh (Eh)
See wetin you carry for your behind, oh (Eh, eh-eh-eh)
Lady fine, oh (Eh)
This your body na divine, oh (Eh-eh-eh)
Lady fine oh (Eh)
She killing it on a down low, oh (Eh, eh-eh-eh)
Lady fine oh (Eh)
The way you give it to me, they don't know, oh
[Reprise: Burna Boy]
See many, many
Packaging, packaging, packaging
Oh, the way we gettin' money
No be packaging, packaging, packaging
Ah!
[Chorus: Wande Coal]
Lady fine, oh (Eh)
See wetin you carry for your behind, oh (Eh, eh-eh-eh)
Lady fine, oh (Eh)
This your body na divine, oh (Eh-eh-eh)
Lady fine oh (Eh)
She killing it on a down low, oh (Eh, eh-eh-eh)
Lady fine oh (Eh)
The way you give it to me, they don't know, oh (Eh, eh-eh-eh)