[Intro]
On the beat na 2Kriss e
All the girls dem want to kiss e
[Pre-Chorus]
Oya, oh-na-na-na-na-na-na
Sare wa gba banana
O-ro-ro-ro-ro-ro-ro
Α-da-da-da-da-da-da
[Chorus]
I no fit lie o
Dansaki re
You carry body you fine o
Dansaki re
Eh, oh, my boo
Dansaki re
Aponbepore, baby hold me tight o
Dansaki re
Na-na-na-na-na-na
Dansaki re
Na-na-na-na-na-na
Dansaki re (Heba)
[Verse 1]
Wanna roll, wanna roll, wanna roll, roll, roll, oh-oh (Oh-oh)
See that low waist, so low, low, low, low, oh-oh
Ride me like the horse wey dey polo lo lo, oh-oh (Oh-oh, hey)
See your front, see your back, I dey kolo, lo, oh-oh
I dey kolo, lo, oh
Chinwendu, you are blowing my mind
See the way that you whine, oya press rewind (Rewind)
Dutty wine, oya do dutty wine
Make you shack all of them wey dey wait 'pon thе line
Chidinma know, ki Yinka know
Mi fe m'eran lawo ori mi ma lo
Baby I know say you wan roll
Why you dеy dull? Oya baby go low, eh
[Pre-Chorus]
Oya, oh-na-na-na-na-na-na
Sare wa gba banana
O-ro-ro-ro-ro-ro-ro
Α-da-da-da-da-da-da
[Chorus]
I no fit lie o
Dansaki re
You carry body you fine o
Dansaki re
Eh, oh, my boo
Dansaki re
Aponbepore, baby hold me tight o
Dansaki re
Na-na-na-na-na-na
Dansaki re
Na-na-na-na-na-na
Dansaki re (Heba)
[Verse 2]
Tell the girls wey dey show, kan ye polowo, oh-oh (Oh-oh)
When my girl put it down, dem dey sorrow, 'row, oh-oh
Zomana, Amina just dey follow, low, oh-oh (Oh-oh)
Fafer dey, kudi dey, baby molowo, oh-oh, baby, molowo
Testing one two, I know you want to
Show me pepper, what you gon' do?
Please stop dreaming, f'omi boju
Let's leave the dream, ka jo sere moju
Oya, oh-na-na-na-na-na-na
Sare wa gba banana
O-ro-ro-ro-ro-ro-ro
Α-da-da-da-da-da-da
[Pre-Chorus]
Oya, oh-na-na-na-na-na-na
Sare wa gba banana
O-ro-ro-ro-ro-ro-ro
Α-da-da-da-da-da-da
[Chorus]
I no fit lie o
Dansaki re
You carry body you fine o
Dansaki re
Eh, oh, my boo
Dansaki re
Aponbepore, baby hold me tight o
Dansaki re
Na-na-na-na-na-na
Dansaki re
Na-na-na-na-na-na
Dansaki re (Heba)
[Outro]
Oya, oh-na-na-na-na-na-na (Dansaki re, eh)
Sare wa gba banana (Oshe)
O-ro-ro-ro-ro-ro-ro (Dansaki re)
Α-da-da-da-da-da-da
Baby, skilashi, 2Kriss! (Dansaki re)
Olamide Baddo (Dansaki re)
Baddest, hardest (Oh-na-na-na-na-na-na)
(Dansaki re; sare wa gba banana) B.Banks, oshe
(O-ro-ro-ro-ro-ro-ro; dansaki re)
(Α-da-da-da-da-da-da)
Shout out to my ladies dem, na-na
All my London girls
Yeba! Oya na
Ladies dem, na-na
All my Yankee babes
Lagos babes
Thank you, thank you
I love you all
You are too poposi