Peggy Gou has teamed up with Ayra Starr for new single 'Wo,man'
South Korean artist also opens one-day London pop-up The Gou,tique to celebrate.
Lyrics
(Initiating rage process) Ohh, oh, no Eya-eya
Na which kind life wey I never see? I carry God, so I fear nothing Steady increasing the commas Comma, comma, commas Original, no be parody E no fit clear for your memory Whether na winter or summer, ajeh
Barbados, Havana, living life See my fire burning bright Wetin dey inside me? Smallie wey dey mighty They never know I kala, tori mo fine Check and balance everything inside my mind daily Trust me, you can't fool me
Energy wrong, I log off Mo wa friendly and conscious I'm allergic to isọkusọ I'm not ready for confusion They're tellin' me make I show love Sability oun gbona Everything na connection I'm not ready for confusion, hmm
Things happen inside life Draw tattoo make I live my life Dreams come true, if na fight Fight the fight, make you no go tire Fire dey go, fire dey go You need to put your body and soul Leave your worries alone
Barbados, Havana, living life See my fire burning bright Wetin dey inside me? Smallie wey dey mighty They never know I kala, tori mo fine Check and balance everything inside my mind daily Trust me, you can't fool me
Energy wrong, I log off Mo wa friendly and conscious I'm allergic to isọkusọ I'm not ready for confusion They're tellin' me make I show love Sability oun gbona Everything na connection I'm not ready for confusion, hmm
Na which kind life wey I never see? I carry God, so I fear nothing Steady increasing the commas Comma, comma, comma Eh-ai, eh-ai, eh-ai (London) Steady increasing the commas Comma, comma, comma
Lyrics provided by LRCLIB
About this track
"Commas" is a song by Ayra Starr from the album The Year I Turned 21, released in 2024. The song was written by Ayra Starr, MbryO, RAGEE, ThisizLondon. It was produced by AoD, RAGEE, ThisizLondon.
Contributors
More from this album
More Lyrics
Artist
Ayra Starr →Produced by AoD, RAGEE, ThisizLondon
From Dork
South Korean artist also opens one-day London pop-up The Gou,tique to celebrate.
Two-time Grammy-nominated star drops fresh cut produced by Skillies, Shizzi and RiotUSA.
Coldplay announce a diverse lineup of support acts for their sold-out Wembley and Hull shows.
Nigerian star Ayra Starr debuts vibrant music video for chart-topping collaboration 'Gimme Dat' with Wizkid, filmed across London and Australia.