[Intro]
Shaba daba di
Dibi dibi dibi da
Dibi daba di
Dibi dibi dibi ayyy
Olamide o baby, Olamide
Olamide o baby, Olamide
(Giddem)
[Pre-Chorus]
Ọmọge, ọmọge, wetin dey sup? (Ahan)
I dey wait, I dey wait for you to give me (Sign)
Give me the, give me the, give me the green (Light)
Make we dey, make we dey, make we dey fire (Down)
Ki lo de? ki lo de? Why you dey dull? (Ahan)
I no dey, I no dey like to dey blow (Grammar)
Give me chance makе I show you how I feel
Treat you special like a queen
Cool down makе we fire down
[Post-Chorus]
Oya ya, oya, oya, oya
Oya ya, oya, oya, oya
Oya ya, oya, oya, oya
Oya ya, oya, oya, oya
Give me the green light
Oya ya, oya, oya, oya
Oya ya, oya, oya, oya
Oya ya, oya, oya, oya
Oya ya, oya, oya, oya
Give me the green light
[Verse 1]
I'm all over, you know it takes two to tango
Make we dey close like Onipanu and Palmgrove
Baby no hide how you dey feel, you want love
Scared of heartbreak, of heartbreak I know
You say I look like Casanova
For those wey I love baby I go hard
Na woman wey no love, naim go break heart
Ọmọ no go end the film I no start
Ṣo'ri, na you be the one I wan dey Jneck dey connect to your wifi, Glo ulimited
If you give me ten, gbes I'd get addicted
Throwway groundnut from karashim straight to the net
(Magbe tibi sa)
Ka ma pra pra na pana pana (Magbe tibi sa)
Ka ma zi gi zou zagou zagou (Magbe tibi sa)
Ka ma fi igi gba ka fi igi gba (Magbe tibi sa)
Ka ma mu fun r'awa bi Mufutau
[Pre-Chorus]
Ọmọge, ọmọge, wetin dey sup? (Ahan)
I dey wait, I dey wait for you to give me (Sign)
Give me the, give me the, give me the green (Light)
Make we dey, make we dey, make we dey fire (Down)
Ki lo de? ki lo de?
Why you dey dull (Ahan)
I no dey, I no dey like to dey blow (Grammar)
Give me chance make I show you how I feel
Treat you special like a queen
Cool down make we fire down
[Post-Chorus]
Oya ya, oya, oya, oya
Oya ya, oya, oya, oya
Oya ya, oya, oya, oya
Oya ya, oya, oya, oya
Give me the green light
Oya ya, oya, oya, oya
Oya ya, oya, oya, oya
Oya ya, oya, oya, oya
Oya ya, oya, oya, oya
Give me the green light
[Verse 2]
I'm all over, you know it takes two to tango
Make we dey close like Onipanu and Palmgrove
Baby no hide how you dey feel, you want love
Scared of heartbreak, of heartbreak I know
(Magbe tibi sa)
You know it takes two to tango (Magbe tibi sa)
Close like Onipanu and Palmgrove (Magbe tibi sa)
How you dey fell you want love (Magbe tibi sa)
Of heartbreak, of heartbreak I know
[Pre-Chorus]
Ọmọge, ọmọge, wetin dey sup? (Ahan)
I dey wait, I dey wait for you to give me (Sign)
Give me the, give me the, give me the green (Light)
Make we dey, make we dey, make we dey fire (Down)
Ki lo de? ki lo de? Why you dey dull? (Ahan)
I no dey, I no dey like to dey blow (Grammar)
Give me chance make I show you how I feel
Treat you special like a queen
Cool down make we fire down
[Outro]
Cool, cool, cool, cool, cool (Giddem)
Onipanu, Onipanu, Palmgrove
Palmgrove, Palmgrove, Palmgrove
Palmgrove, Palmgrove, Palmgrove
Cool, cool, cool, cool, cool
Onipanu, Onipanu, Palmgrove
Palmgrove, Palmgrove, Palmgrove
Palmgrove, Palmgrove, Palmgrove