(London, London, London)
(Another banger, banger-banger)
Abeg, pass me my cup (pass me my cup)
I just want to have fun (want to have fun)
I no wan worry too much (worry too much)
I no wan worry too much (worry too much)
I don dey gather my funds
Me and my guys dey on soft
If you dey hate, no be my fault
Better wait for your turn
Oyá ò, I'm dripping (oyá ò, I'm dripping)
Pẹlu water Fiji (Fiji)
Balenciaga, Ricky (oh-Ricky)
Girls no wan leave me
Share money for my guys like Cabin biscuit, we litty-hmm
Pushing P's on lowkey
Don't play with me, I do this
I no get competition, my enemy na sapa (say na sapa)
Na why I gara (na why I gara)
'Cause I no fit loose guard (I no fit loose guard)
Family matter, men still mount, Insha Allah ah-ah
Stuck to the plan-an-an
Keep my head up even though say sometimes it seems very hard-ard-rd
Ọmọ mi, my dream big, my pocket filled with green salad
MIA, email, me I can't give you my AT&T, man
No time for beefing anybody, no be wetin bring me come here
I no like stress
Abeg, pass me my cup
I just want to have fun
I no wan worry too much
I no wan worry too much
I don dey gather my funds
Me and my guys dey on soft
If you dey hate, no be my fault (fault)
Better wait for your turn
Oyá ò, I'm dripping (oyá ò, I'm dripping)
Pẹlu water Fiji (Fiji)
Balenciaga, Ricky (oh-Ricky)
Girls no wan leave me (leave me, ee)
Share money for my guys like Cabin biscuit, we litty-hmm
Pushing P's on lowkey
Don't play with me, I do this (I do this)
OYO, OYO ohh (OYO)
The streets ain't got no love (no love)
Mm-mm, no matter what you do
People dem must to talk
Even if say you wan respond (even if say you wan respond)
They go say you're the one who's immature, like say na your fault
Ọmọ, you gats serve before you turn boss
Ọmọ mi, e go hard before e go soft
Universe no like force
Take your time, brother mi, no rush (no rush, no rush)
Abeg, pass me my cup
I just want to have fun
I no wan worry too much
I no wan worry too much
I don dey gather my funds
Me and my guys dey on soft
If you dey hate, no be my fault (fault)
Better wait for your turn
Oyá ò, I'm dripping (oyá ò I'm dripping)
Pẹlu water Fiji (Fiji)
Balenciaga, Ricky (oh-Ricky)
Girls no wan leave me (leave me, ee)
Share money for my guys like Cabin biscuit, we litty-hmm
Pushing P's on lowkey
Don't play with me, I do this